take

Naija

Etymology

From: English take

Pronunciation

  • têk

Play


Auxiliary

  • Wetin de dey use show how de dey do someting.
  • Na so dem take finish the house o.  — (NSC_Tella_2021, That's how they finished the building.)
  • Dat na wetin de take do am.  — (NSC_Tella_2021, That's what it is use for.)

Synonmys

Translation

  • English: use

Verb

Transitive verb

  • Make person collect something wey anoder person give.
  • Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
  • Na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, It is what those who work for him will accept.)
  • Make person pose for photo.
Dem dey take foto  — (NSC_Ajede_2020, They are snapping pictures.)

Intransitive verb

  • Make person dey drink or smoke someting.
  • No dey smoke or take wetin fit put your life for danger  — (jw__27102, Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger.)
  • Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)

Synonyms

Translations

  • English: take, accept, drink.