take

Naija

Etymology

Borrowed from English take

Pronunciation

  • tek

Play


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 330
  • Frequency rank in NSC treebank: 55
  • Frequency in raw corpus: 9834
  • Frequency rank in raw corpus: 42

Usage

Definition

Sey person or ting collect something.

Verb

  1. to collect something wey another person give you
    Take your size.  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__83, Take your size.)
    Nothing remain for my body to take,  — (ABJ_INF_04_First-Time-In-Abuja_M__40, There is nothing left on my body to take... ...)
    Take your banga soup wey be sey still light for inside pot.  — (NST_cleaned__35942, __Take the palm fruit that is still light in the pot__)
  2. to accept something wey another person give you
    na im dose wey dey work for am go take.  — (deuber__2614, __It is what those who work for him will accept__)
    Come sofri tell am sey: “Just take am.”  — (jw__35553, __Then, he softly told him that, " Just accept it"__)
    And me, I don't like to take encouragement.  — (ONI_02_I-Like-My-Girlfriend-So-Much_M__11, And I, I don't like to accept encouragement.)
  3. snap photo
    Dey take foto  — (bbc__30241, __Snapping picture__)
  4. drink something
    No dey smoke or take wetin fit put your life for danger  — (jw__27102, __Don't be smoking or drinking anything that will put your life in danger__)
    Dey sip Krest take cause of my belle.  — (ENU_37_Dmoris-Restaurant_MG__105, I was drinking Krest because of my stomach.)
  5. decide
    Bros sef no surprise for dis kain decision weh committee wan take...  — (bbc__20740, __Brother also, was not surprised at this kind of decision which the committee wants to take...__)
    'We go talk about di kind action we wan take for di fight against IS, im talk.  — (bbc__8566, __"We will talk about the kind of decision we want to decide on the fight against IS", he said.__)


Derived forms

take off

Synonyms

  • collect, accept

Antonyms

Translations

  • English: take, accept, drink

Aux

take

  1. Na so dem take finish the house o  —  ( That's how they finished the building )

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations