tatafo

Naija

Etymology

From Pidgin tatafo

Pronunciation

  • tàtàfó

Play Play


Noun

  • Wetin dey happen wey be sey person/people dey talk about anoder person/people.
  • You too dey do tatafo.  — Egbokhare_2021, You are also gossiping.)
  • Na tatafo you dey do so o.  — Egbokhare_2021, You are gossiping now. )

Synonyms

Translations

  • English: gossip.