Difference between revisions of "teartear"

Line 3: Line 3:
 
* From: English ''tear''
 
* From: English ''tear''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tɪȃtɪȃ
+
* tɪ̀ɛ̀tɪ́ɛ́
 
<sm2>Pcm-ng-teartear.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-teartear.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-teartear.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-teartear.m.ogg</sm2>

Revision as of 17:58, 9 March 2024

Naija

Etymology

  • From: English tear

Pronunciation

  • tɪ̀ɛ̀tɪ́ɛ́

Play Play

Verb

  • Make person or someting don tear or sey e get hole for body.
  • Dat pikin don teartear my certificate wey I put on top table.  — (That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)
  • You dey complain sey de don teartear your heart, atleast you go fit see am sew. My heart wey de don use do peppersoup nko?  — (You are complaining that your heart has been torn in pieces, well, you may be able to sew it together. What of my heart that has been cooked in peppery sauce and eaten?)

Antonym

Translation

  • English: torn

Adjective

  • Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
  • No wear teartear cloth follow me o.  — (Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)
  • Na so so teartear paper full di bag.  — (The bag is full of moth-eaten papers.)

Antonym

Translation

  • English: shabby, tattered, moth-eaten