Difference between revisions of "teartear"

Line 8: Line 8:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make person or someting don tear or sey e get hole for body.
+
* Make person tear or spoil someting.
:* {{ux|dv| Dat pikin don '''teartea'''r my certificate wey I put on top table.|(That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat pikin don '''teartear''' my certificate wey I put on top table.|(That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)}}
 
:* {{ux|dv| You dey complain sey de don '''teartear''' your heart, atleast you go fit see am sew. My heart wey de don use do peppersoup nko?|(You are complaining that your heart has been torn in pieces, well, you may be able to sew it together. What of my heart that has been cooked in peppery sauce and eaten?)}}
 
:* {{ux|dv| You dey complain sey de don '''teartear''' your heart, atleast you go fit see am sew. My heart wey de don use do peppersoup nko?|(You are complaining that your heart has been torn in pieces, well, you may be able to sew it together. What of my heart that has been cooked in peppery sauce and eaten?)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
Line 15: Line 15:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''torn''
 
* English: ''torn''
 +
 +
===Adjective===
 +
* Make e be sey someting don tear for many place or get whole for many many place.
 +
:* {{ux|dv| If you get clot wey you no dey wear again, carry am give people. But, abeg no give dem '''teartear''' clot. |(If you have clothes you no longer wear, give it out to people. But please, don't give them torn clothes.)}}
 +
:* {{ux|dv| We don change our jersey! We go wear better jersey take play dis weekend; no be dat '''teartear''' jersey wey be like sey dem use am swear for us. |(We have changed our jersey! We will wear good jerseys to play this weekend; not those torn jerseys that looked like we were destined to wear forever.)}}
 +
 +
====Translation====
 +
English: ''worn out, torn in many places, weathered''
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===

Revision as of 18:23, 9 March 2024

Naija

Etymology

  • From: English tear

Pronunciation

  • tɪ̀ɛ̀tɪ́ɛ́

Play Play

Verb

  • Make person tear or spoil someting.
  • Dat pikin don teartear my certificate wey I put on top table.  — (That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)
  • You dey complain sey de don teartear your heart, atleast you go fit see am sew. My heart wey de don use do peppersoup nko?  — (You are complaining that your heart has been torn in pieces, well, you may be able to sew it together. What of my heart that has been cooked in peppery sauce and eaten?)

Antonym

Translation

  • English: torn

Adjective

  • Make e be sey someting don tear for many place or get whole for many many place.
  • If you get clot wey you no dey wear again, carry am give people. But, abeg no give dem teartear clot.  — (If you have clothes you no longer wear, give it out to people. But please, don't give them torn clothes.)
  • We don change our jersey! We go wear better jersey take play dis weekend; no be dat teartear jersey wey be like sey dem use am swear for us.  — (We have changed our jersey! We will wear good jerseys to play this weekend; not those torn jerseys that looked like we were destined to wear forever.)

Translation

English: worn out, torn in many places, weathered

Adjective

  • Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
  • No wear teartear cloth follow me o.  — (Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)
  • Na so so teartear paper full di bag.  — (The bag is full of moth-eaten papers.)

Antonym

Translation

  • English: shabby, tattered, moth-eaten