Difference between revisions of "thief"

Line 3: Line 3:
 
From:English ''thief''
 
From:English ''thief''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tî:f
+
* tîf
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 10:40, 17 September 2021

Naija

Etymology

From:English thief

Pronunciation

  • tîf

Noun

  • Person wey dey use force or sense dey steal oder people tings.
  • Dat guy wey dey beat for area na thief.  — (NSC_2021, The man that got beaten in the neighborhood, is a thief.)
  • Di thief wey carry her phone steal her wallet join.  — (NSC_2021, The thief who stole her phone also stole her wallet.)

Synonym

Translation

  • English: thief


Verb

  • Make person dey use force or wayo dey steal oder people property.
  • E don thief her money run.  — (NSC_2021, He stole her money and ran.)
  • Why you go dey thief someting wey person borrow you? Con dey lie say e loss.  — (NSC_2021, Why would you steal something that was lent to you by someone? then lied that you misplaced it.)

Translation

  • English: steal