Difference between revisions of "tin"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | #Someting wey get name wey person no wan give name or no fit | + | #Someting wey get name wey person no wan give name or no fit call by name. |
#:* {{ux|dv| Forget dat '''tin'''! |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__297, Forget about that thing.)}} | #:* {{ux|dv| Forget dat '''tin'''! |(IBA_09_Leon-And-Amos_DG__297, Forget about that thing.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Na di normal '''tin'''. |(bbc__87128, That is a norm.)}} | #:* {{ux|dv|Na di normal '''tin'''. |(bbc__87128, That is a norm.)}} |
Revision as of 17:32, 18 March 2021
Naija
Etymology
From English: tin
Pronunciation
- tɪ̂n
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 66
- Frequency rank in NSC treebank: 194
- Frequency in raw corpus: 1423
- Frequency rank in raw corpus: 269
Noun
- Someting wey get name wey person no wan give name or no fit call by name.
- Forget dat tin! — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__297, Forget about that thing.)
- Na di normal tin. — (bbc__87128, That is a norm.)
- Anoda tin you fit do na stand your ground. — (bbc__15668, Another thing you could do is to stand your ground.)
- Container wey someting de dey inside.
- She say she prefer baby milk from tin as dat one dey safer. — (bbc__15550, She said she preferred breast milk in comparison to baby formula for it is safer.)
- See tin tomato now. — (deuber__1340, Look at canned tomatoes.)
Translations
- English: tin, thing