tin

Naija

Etymology

From English: tin

Pronunciation

  • tɪ̂n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 66
  • Frequency rank in NSC treebank: 194
  • Frequency in raw corpus: 1423
  • Frequency rank in raw corpus: 269


Noun

  1. Someting wey get name wey person no wan give name or no fit give name.
    • Forget dat tin!  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__297, Forget about that thing.)
    • Na di normal tin.  — (bbc__87128, That is a norm.)
    • Anoda tin you fit do na stand your ground.  — (bbc__15668, Another thing you could do is to stand your ground.)
  2. Container wey someting de dey inside.
    • She say she prefer baby milk from tin as dat one dey safer.  — (bbc__15550, She said she preferred breast milk in comparison to baby formula for it is safer.)
    • See tin tomato now.  — (deuber__1340, Look at canned tomatoes.)

Translations

  • English: tin, thing