Difference between revisions of "tings"

Line 21: Line 21:
  
 
===NOUN===
 
===NOUN===
tings ( if [[Ting|ting]] pass one, some people dey use tings take talk am)
+
# Wetin be sey e dey or e dey exist wey be sey if dey count am e go pass one.
 
+
#: {{ux|dv|Baba kai '''tings''' happen kai. |(NST_cleaned__28932, Bro, man, things happened.}}
# Wetin be sey e dey or e dey exist wey be sey if dey count am e go pass one)
 
#: {{ux|dv|Baba kai '''tings''' happen kai, |(NST_cleaned__28932, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tings! |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__205, Things !)}}
 
 
#: {{ux|dv|Man wey im secretary for house dey use deodorants, dey use perfume, dey use swe-... strong, sweet, sweet, sweet, sweet smelling '''tings'''... you, you dey house since morning, you never even brush mouth. |(IBA_03_Womanisers_MG__102, A man whose secretary uses deodarants, perfumes and some other sweet... long-lasting and sweet-smelling things... you have been in the house all day and you have not even brushed your teeth.)}}
 
#: {{ux|dv|Man wey im secretary for house dey use deodorants, dey use perfume, dey use swe-... strong, sweet, sweet, sweet, sweet smelling '''tings'''... you, you dey house since morning, you never even brush mouth. |(IBA_03_Womanisers_MG__102, A man whose secretary uses deodarants, perfumes and some other sweet... long-lasting and sweet-smelling things... you have been in the house all day and you have not even brushed your teeth.)}}
#: {{ux|dv|And, and, and all dose '''tings''' when de dey do am, you go just see, see yoursef sey you just talk sey, na mehn dis ting, God, God just dey wonderful. |(WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__71, And and... and... and all those things when they are doing it, you will just see... see yourself that you just talk that it is really, this thing, God... God is just wonderful.)}}
 
 
# as matter take be
 
# as matter take be
 
#: {{ux|dv|How '''tings'''? |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__3, How are things ?)}}
 
#: {{ux|dv|How '''tings'''? |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__3, How are things ?)}}
  
 
 
====Synonyms====
 
things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, sometings 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting
 
  
 
====Antonymes====
 
====Antonymes====
Line 40: Line 32:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English [https://en.wiktionary.org/wiki/things thing.PL]
+
* English: ''things''

Revision as of 19:25, 5 October 2020

Naija

Alternative forms

  • things

Etymology

from: things

Pronunciation

  • tíns

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 144
  • Frequency rank in NSC treebank: 103
  • Frequency in raw corpus: 507
  • Frequency rank in raw corpus: 640

Definition

  • Wetin be sey e dey or e dey exist wey be sey if dey count am e go pass one.

Usage

NOUN

  1. Wetin be sey e dey or e dey exist wey be sey if dey count am e go pass one.
    Baba kai tings happen kai.  — (NST_cleaned__28932, Bro, man, things happened.
    Man wey im secretary for house dey use deodorants, dey use perfume, dey use swe-... strong, sweet, sweet, sweet, sweet smelling tings... you, you dey house since morning, you never even brush mouth.  — (IBA_03_Womanisers_MG__102, A man whose secretary uses deodarants, perfumes and some other sweet... long-lasting and sweet-smelling things... you have been in the house all day and you have not even brushed your teeth.)
  2. as matter take be
    How tings?  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__3, How are things ?)


Antonymes

noting

Translations

  • English: things