Difference between revisions of "tings"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, someting 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting 0.61 230, guys 0.60 109, areas 0.59 525
+
* things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English tings
+
Borrowed from {{bor|dv|en|thing.PL}}.
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* tings*
+
* tins
<sm2>Pcm-ng-tings.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-tings.m.ogg</sm2>
 
  
 
===Frequency===
 
===Frequency===
Line 17: Line 15:
 
* Frequency rank in raw corpus: 640
 
* Frequency rank in raw corpus: 640
  
The word is used more orally than in written texts.
 
  
 +
===NOUN===
 +
tings ( if [[Ting|ting]] pass one, some people dey use tings take talk am)
  
===Noun===
+
# Wetin be sey e dey or e dey exist wey be sey if dey count am e go pass one)
tings: no definition, thing.PL -- Definition in Naija?
+
#: {{ux|dv|Baba kai '''tings''' happen kai, |(NST_cleaned__28932, __no translation__)}}
 
+
#: {{ux|dv|Tings! |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__205, Things !)}}
 
+
#: {{ux|dv|Man wey im secretary for house dey use deodorants, dey use perfume, dey use swe-... strong, sweet, sweet, sweet, sweet smelling '''tings'''... you, you dey house since morning, you never even brush mouth. |(IBA_03_Womanisers_MG__102, A man whose secretary uses deodarants, perfumes and some other sweet... long-lasting and sweet-smelling things... you have been in the house all day and you have not even brushed your teeth.)}}
# - (frequency:167)
+
#: {{ux|dv|And, and, and all dose '''tings''' when de dey do am, you go just see, see yoursef sey you just talk sey, na mehn dis ting, God, God just dey wonderful. |(WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__71, And and... and... and all those things when they are doing it, you will just see... see yourself that you just talk that it is really, this thing, God... God is just wonderful.)}}
#: {{ux|dv|'''Tings'''! |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__205, Things !)}}
+
# as matter take be
 
#: {{ux|dv|How '''tings'''? |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__3, How are things ?)}}
 
#: {{ux|dv|How '''tings'''? |(ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__3, How are things ?)}}
# amod (frequency:57)
 
#: {{ux|dv|Different '''tings'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__48, Different things !)}}
 
#: {{ux|dv|Dey do oder '''tings'''. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__174, Doing weird things.)}}
 
# det (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|No be dem dey start dose '''tings''', |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__264, Isn't them that starts all those things ?)}}
 
#: {{ux|dv|no be sey de no like dis '''tings'''. |(NST_cleaned__41460, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|teach me some certain '''tings'''. |(NST_cleaned__35467, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go go dey rub, rub some kind '''tings'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__208, They will go and be rubbing some kind of things.)}}
 
# case (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|I learn a lot of '''tings'''. |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__200, I learnt a lot of things.)}}
 
#: {{ux|dv|We need to change a, a lot of '''tings'''. |(NST_cleaned__4039, __no translation__)}}
 
# case-det (frequency:9)
 
#: {{ux|dv|I bin no really dey comfortable wit di '''tings''', |(PRT_04_Gospel-Music_M__65, I was not really comfortable with the things.)}}
 
#: {{ux|dv|My own mindset towards dis '''tings''' be sey you... |(KAD_13_Entering-University_MG__3, My mindset towards these things is that you...)}}
 
# nmod (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|De dey like overdo '''tings'''. |(JOS_06_Ear-Piercing_DG__164, They like to overdo things.)}}
 
#: {{ux|dv|And '''tings''' for market cost. |(ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__58, When things in the market are expensive.)}}
 
# advmod (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|She go adjust, you go adjust, den '''tings''' go move on. |(JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__12, She will adjust, you will adjust. and then, things will move on.)}}
 
#: {{ux|dv|No '''tings''' dey happen underground for dis Port Harcourt o, l |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__64, No, things are happening underground in this Port Harcourt.)}}
 
# dep-det (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|dis '''tings''' e de do. |(human_rights__107, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So na dose '''tings''' wey, wey go make people. |(NST_cleaned__22187, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|No be '''tings''' wey be sey everyti-... |(NST_cleaned__41470, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So e no good make children dey do '''tings''' wey e no good. |(BEN_13_Praise-Di-Lord_DG__72, So, it is not good let children be doing things that it is not good.)}}
 
# amod-cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Nigerian girls, we too dey copy, and we too dey fake '''tings'''. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__190, Nigerian girls, we imitate too much and we also fake things too much.)}}
 
#: {{ux|dv|For south, dem dey do real traditional where dem go cook oder '''tings''', wine, and w~, oder '''tings'''. |(NST_cleaned__30652, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But '''tings'''… |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__138, But things,...)}}
 
#: {{ux|dv|So most times, I dey like read up on plenty, plenty '''tings''', places, people, events, and '''tings'''. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__37, So most times, I like to read on so many things, places, people, events and things.)}}
 
# cc-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di basic difference between us, and dose '''tings''' wey fine artist dey do na sey God breathe life into us, but dose '''tings'''... |(NST_cleaned__39722, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De go put command, configuration for dere so dat your child, when e type one, or two '''tings''', dose '''tings''', if e no make sense, e no go appear. |(ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__196, They will install, configuration, there so that your child, when he types one or two things, those things, if they don't appropriate, they won't appear.)}}
 
# acl-amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E get plenty '''tings''' to do? |(KAD_05_Relationship-Discussion_DG__15, There are plenty of things to do ?)}}
 
#: {{ux|dv|People dey argue say di time wey dem waste dey teach pickin dem handwriting, dem for use am teach modern '''tings''' like coding or typing. |(bbc__80797, __no translation__)}}
 
# amod-dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Like most Pidgin for Abuja here, you go dey hear most '''tings''' wey... |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__70, Like most versions of Pidgin English here in Abuja, you will hear most of the things which...)}}
 
#: {{ux|dv|Ehm pastor don tell una so many '''tings''' wen im be sey una go learn take carry go house, |(WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__3, Ehm, pastor has told you so many things that you will learn and take home.)}}
 
# det-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na dere, person dey get hustle dey, dey do some sign '''tings'''. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__13, That's where you get the chance to hustle, they, they do some sign things.)}}
 
#: {{ux|dv|As e concern dis section and oder section for dis Part for dis Act, Dem go say pikin dey in need if— di pikin no go fit get or maintain or get opportunity wey e go use achieve or maintain good health or help imsef develop if government no give am dese '''tings''' for dis Part for dis Act, or di pikin health no good or e go become bad if Government no help as e dey for dis Part for dis section, or di pikin dey DISABLE, e be refugee or INTERNALLY DISPLACED or e dey some kind hard condition, Pikin dey disabled if di pikin no dey see, e no dey hear, or talk, e dey kolo, or e no get leg or hand because e sick or get accident or  congenital deformity or another sickness wey dem go talk. |(hildrights__530, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
  
* [[tings tings|tings tings]]
 
  
#: {{ux|dv|How tings tings ❤️: |(bbc__2603, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We don browse, chat, as in get to know different tings tings wey I no know before for internet. |(NST_cleaned__33346, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, someting 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting 0.61 230, guys 0.60 109, areas 0.59 525
+
things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, sometings 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting  
  
====Antonyms====
+
====Antonymes====
* things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, someting 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting 0.61 230, guys 0.60 109, areas 0.59 525
+
noting
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition, thing.PL
+
* English [https://en.wiktionary.org/wiki/things thing.PL]

Revision as of 14:33, 11 August 2020

Naija

Alternative forms

  • things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092

Etymology

Borrowed from Template:bor.

Pronunciation

  • tins

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 144
  • Frequency rank in NSC treebank: 103
  • Frequency in raw corpus: 507
  • Frequency rank in raw corpus: 640


NOUN

tings ( if ting pass one, some people dey use tings take talk am)

  1. Wetin be sey e dey or e dey exist wey be sey if dey count am e go pass one)
    Baba kai tings happen kai,  — (NST_cleaned__28932, __no translation__)
    Tings!  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__205, Things !)
    Man wey im secretary for house dey use deodorants, dey use perfume, dey use swe-... strong, sweet, sweet, sweet, sweet smelling tings... you, you dey house since morning, you never even brush mouth.  — (IBA_03_Womanisers_MG__102, A man whose secretary uses deodarants, perfumes and some other sweet... long-lasting and sweet-smelling things... you have been in the house all day and you have not even brushed your teeth.)
    And, and, and all dose tings when de dey do am, you go just see, see yoursef sey you just talk sey, na mehn dis ting, God, God just dey wonderful.  — (WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__71, And and... and... and all those things when they are doing it, you will just see... see yourself that you just talk that it is really, this thing, God... God is just wonderful.)
  2. as matter take be
    How tings?  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__3, How are things ?)


Synonyms

things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, sometings 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting

Antonymes

noting

Translations