tings

Revision as of 20:16, 10 August 2020 by Kimgerdes (talk | contribs)

Naija

Alternative forms

  • things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, someting 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting 0.61 230, guys 0.60 109, areas 0.59 525

Etymology

Borrowed from English tings

Pronunciation

  • tings*

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 144
  • Frequency rank in NSC treebank: 103
  • Frequency in raw corpus: 507
  • Frequency rank in raw corpus: 640

The word is used more orally than in written texts.


Noun

tings: no definition, thing.PL -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:167)
    Tings!  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__205, Things !)
    How tings?  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__3, How are things ?)
  2. amod (frequency:57)
    Different tings.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__48, Different things !)
    Dey do oder tings.  — (PRT_05_Ghetto-Life_MG__174, Doing weird things.)
  3. det (frequency:23)
    No be dem dey start dose tings,  — (JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__264, Isn't them that starts all those things ?)
    no be sey de no like dis tings.  — (NST_cleaned__41460, __no translation__)
  4. amod-det (frequency:14)
    teach me some certain tings.  — (NST_cleaned__35467, __no translation__)
    Dem go go dey rub, rub some kind tings.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__208, They will go and be rubbing some kind of things.)
  5. case (frequency:12)
    I learn a lot of tings.  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__200, I learnt a lot of things.)
    We need to change a, a lot of tings.  — (NST_cleaned__4039, __no translation__)
  6. case-det (frequency:9)
    I bin no really dey comfortable wit di tings,  — (PRT_04_Gospel-Music_M__65, I was not really comfortable with the things.)
    My own mindset towards dis tings be sey you...  — (KAD_13_Entering-University_MG__3, My mindset towards these things is that you...)
  7. nmod (frequency:7)
    De dey like overdo tings.  — (JOS_06_Ear-Piercing_DG__164, They like to overdo things.)
    And tings for market cost.  — (ABJ_GWA_03_Cost-Of-Living-In-Abuja_MG__58, When things in the market are expensive.)
  8. advmod (frequency:4)
    She go adjust, you go adjust, den tings go move on.  — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__12, She will adjust, you will adjust. and then, things will move on.)
    No tings dey happen underground for dis Port Harcourt o, l  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__64, No, things are happening underground in this Port Harcourt.)
  9. dep-det (frequency:4)
    dis tings e de do.  — (human_rights__107, __no translation__)
    So na dose tings wey, wey go make people.  — (NST_cleaned__22187, __no translation__)
  10. dep (frequency:3)
    No be tings wey be sey everyti-...  — (NST_cleaned__41470, __no translation__)
    So e no good make children dey do tings wey e no good.  — (BEN_13_Praise-Di-Lord_DG__72, So, it is not good let children be doing things that it is not good.)
  11. amod-cc (frequency:3)
    Nigerian girls, we too dey copy, and we too dey fake tings.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__190, Nigerian girls, we imitate too much and we also fake things too much.)
    For south, dem dey do real traditional where dem go cook oder tings, wine, and w~, oder tings.  — (NST_cleaned__30652, __no translation__)
  12. cc (frequency:2)
    But tings  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__138, But things,...)
    So most times, I dey like read up on plenty, plenty tings, places, people, events, and tings.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__37, So most times, I like to read on so many things, places, people, events and things.)
  13. cc-det (frequency:2)
    Di basic difference between us, and dose tings wey fine artist dey do na sey God breathe life into us, but dose tings...  — (NST_cleaned__39722, __no translation__)
    De go put command, configuration for dere so dat your child, when e type one, or two tings, dose tings, if e no make sense, e no go appear.  — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__196, They will install, configuration, there so that your child, when he types one or two things, those things, if they don't appropriate, they won't appear.)
  14. acl-amod (frequency:2)
    E get plenty tings to do?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__15, There are plenty of things to do ?)
    People dey argue say di time wey dem waste dey teach pickin dem handwriting, dem for use am teach modern tings like coding or typing.  — (bbc__80797, __no translation__)
  15. amod-dep (frequency:2)
    Like most Pidgin for Abuja here, you go dey hear most tings wey...  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__70, Like most versions of Pidgin English here in Abuja, you will hear most of the things which...)
    Ehm pastor don tell una so many tings wen im be sey una go learn take carry go house,  — (WAZP_08_Your-Heart-Dey-Heavy_M__3, Ehm, pastor has told you so many things that you will learn and take home.)
  16. det-nmod (frequency:2)
    Na dere, person dey get hustle dey, dey do some sign tings.  — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__13, That's where you get the chance to hustle, they, they do some sign things.)
    As e concern dis section and oder section for dis Part for dis Act, Dem go say pikin dey in need if— di pikin no go fit get or maintain or get opportunity wey e go use achieve or maintain good health or help imsef develop if government no give am dese tings for dis Part for dis Act, or di pikin health no good or e go become bad if Government no help as e dey for dis Part for dis section, or di pikin dey DISABLE, e be refugee or INTERNALLY DISPLACED or e dey some kind hard condition, Pikin dey disabled if di pikin no dey see, e no dey hear, or talk, e dey kolo, or e no get leg or hand because e sick or get accident or congenital deformity or another sickness wey dem go talk.  — (hildrights__530, __no translation__)

Derived forms

  1. How tings tings ❤️:  — (bbc__2603, __no translation__)
    We don browse, chat, as in get to know different tings tings wey I no know before for internet.  — (NST_cleaned__33346, __no translation__)

Synonyms

  • things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, someting 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting 0.61 230, guys 0.60 109, areas 0.59 525

Antonyms

  • things 0.82 5030, tins 0.75 1799, ting 0.70 1092, ones 0.67 491, someting 0.63 216, thing 0.62 3692, everyting 0.61 230, guys 0.60 109, areas 0.59 525

Translations

  • English: no definition, thing.PL