tings

Revision as of 19:26, 5 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎NOUN)

Naija

Alternative forms

  • things

Etymology

from: things

Pronunciation

  • tíns

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 144
  • Frequency rank in NSC treebank: 103
  • Frequency in raw corpus: 507
  • Frequency rank in raw corpus: 640

Definition

  • Wetin be sey e dey or e dey exist wey be sey if dey count am e go pass one.

Usage

NOUN

  1. Wetin be sey e dey or e dey exist wey be sey if dey count am e go pass one.
  • Baba kai tings happen kai.  — (NST_cleaned__28932, Bro, man, things happened.
  • Man wey im secretary for house dey use deodorants, dey use perfume, dey use swe-... strong, sweet, sweet, sweet, sweet smelling tings... you, you dey house since morning, you never even brush mouth.  — (IBA_03_Womanisers_MG__102, A man whose secretary uses deodarants, perfumes and some other sweet... long-lasting and sweet-smelling things... you have been in the house all day and you have not even brushed your teeth.)
  1. as matter take be
  • How tings?  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__3, How are things ?)


Antonymes

noting

Translations

  • English: things