Difference between revisions of "to"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''to'' | From: English ''to'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * tù | + | * tù |
<sm2>Pcm-ng-to.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-to.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-to.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-to.m.ogg</sm2> |
Revision as of 10:42, 17 September 2021
Naija
Etymology
From: English to
Pronunciation
- tù
Preposition
- Word wey person dey use take talk someting wey join wit anoder ting.
- If dat person wake up, come meet me, I go dash you money, but if dat person no wake up, remember sey you need to also come meet me, and dash me money. — (ENU_28_World-Food-Day_M__59, If that person wakes up, come and meet me, I will give you money. But if that person doesn't wake up, remember that you need to also come and meet me and give forgo the money.)
- As dem give birth to me, no be me alone, dem give birth to o. — (BEN_02_Andrew-Lifestory_MG__4, They gave birth to me, but I wasnt the only one they had.)
- Dis money matter na only God know where e go lead person to o — (deuber__468, Only God knows where money related matters will leads us to.)
- Word wey de use talk about two tings wey fit join together.
- Everi one naim get right to live, get right to do as e like. — (human_rights__23, Everyone has the right to life, has the right to do as he like.)
- But since en arrest two weeks ago, Police still no get any leads to di kidnapped girls sake of di suspect dey give dem false information. — (bbc__23442, Since his arrest two weeks ago, police hace not been able to get any leads to the kidnapped girls because the suspect gave them a false information.)
Translations
- English: to