Difference between revisions of "toast"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
* toʊ̂st | * toʊ̂st | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey runz man/woman dey give am lines sey make dem [[ | + | ====Transitive==== |
− | + | Make person dey runz man/woman dey give am lines sey make dem [[de]]. | |
− | + | :* {{ux|dv|I bin dey '''toast''' di babe but she no gree. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I tries wooing her, but to no avail.)}} | |
+ | :* {{ux|dv| Women dey fear to '''toast''' man for dis part of di world. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Women are scared of wooing a man in this part of the world.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | + | * [[runz]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''to woo a man or lady'' | * English: ''to woo a man or lady'' |
Revision as of 12:21, 16 March 2021
Naija
Etymology
from Englis: toast
Pronunciation
- toʊ̂st
Verb
Transitive
Make person dey runz man/woman dey give am lines sey make dem de.
- I bin dey toast di babe but she no gree. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I tries wooing her, but to no avail.)
- Women dey fear to toast man for dis part of di world. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Women are scared of wooing a man in this part of the world.)
Synonym
Translation
- English: to woo a man or lady