toast
Naija
Etymology
from Englis: toast
Pronunciation
- toʊ̂st
Verb
- Make person dey runz man/woman dey give am lines sey make dem de.
- I bin dey toast di babe but she no gree. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I tries wooing her, but to no avail.)
- Women dey fear to toast man for dis part of di world. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Women are scared of wooing a man in this part of the world.)
Translation
- English: to woo a man or lady