toast

Naija

Etymology

from Englis: toast

Pronunciation

Play toʊ̂st

Verb

  • Make person dey runz man/woman dey give am lines sey make dem de.
  • I bin dey toast di babe but she no gree.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I tries wooing her, but to no avail.)
  • Women dey fear to toast man for dis part of di world.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Women are scared of wooing a man in this part of the world.)

Translation

  • English: to woo a man or lady