Difference between revisions of "touch"

Line 18: Line 18:
 
# Na for person or someting to meet wit anoder ting.
 
# Na for person or someting to meet wit anoder ting.
 
#:* {{ux|dv|No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}}
 
#:* {{ux|dv|No '''touch''' your radio o. |(WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)}}
#: {{ux|dv|If you  '''touch''' stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o! |(NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)}}
+
#:* {{ux|dv|If you  '''touch''' stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o! |(NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)}}
 
# When someting person talk or wey happen fit melt person heart.
 
# When someting person talk or wey happen fit melt person heart.
 
#:* {{ux|dv|De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)}}
 
#:* {{ux|dv|De beggar talk wetin '''touch''' me. |(NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)}}

Revision as of 16:28, 7 July 2021

Naija

Etymology

  • From: English touch

Pronunciation

  • tɔ́tʃ


Verb

  1. For person body to meet wit anoder person own.
    • Husband and wife fit touch demselves anyhow, e no wrong.  — (NSC_Legbeti_2021. A couple is free to engage in all kinds of romance.)
    Some women ehen, once dem husband touch dem like dis, na belle straight.  — (NSC_Legbeti_2021. Some women are very fertile, once they make love with their husbands, they get pregnant.)
  2. Make person try beat or try start fight with anoder person.
    • No touch that pikin otherwise you go see my red eye!  — (NSC_Legbeti_2021. Dont think of beating that child or you will have me to contend with.)
    • Touch me, and you go know!  — (IBA_41_Christ-Passion-Finale_MG__45, Touch me, and you will know!)
  3. Na for person or someting to meet wit anoder ting.
    • No touch your radio o.  — (WAZA_12_Lady-G_M__33, Don't touch your radio.)
    • If you touch stove wey still dey hot wit your hand, e go burn you o!  — (NSC_Legbeti_2021.if you touch a hot stove, you will burn your hand.)
  4. When someting person talk or wey happen fit melt person heart.
    • De beggar talk wetin touch me.  — (NSC_Legbeti_2021.The beggar's tale broke my heart.)
    • This one go help us touch their heart,  — (jw__37097. This one will help us melt their hearts.)
    • This miracle touch many people wey see am.  — (jw__28505. The miracle encouraged many people who witnessed it.)
  5. When someting fit disturb wetin go fit happen.
    • no touch our peace, say no to violence'.'  — (bbc__97092. Do not disturb the peace, avoid violence.)
    • So as to avoid tori wey dey touch.  — (bbc__9317. So as to avoid distruption.)
  6. When dem dey play or tamper wit someting.
    • I go tell Oga say you don dey touch company money.  — (I will inform the boss that you have been tampering with company's money.)
    • To dey do am every three-three month no too much, especially if you get very fine phone wey people just like to dey touch.  — (bbc__80573. Quarterly security check is not too much especially if people tamper with your phone often.)
  7. Na to dey play wit someting.
    • Him begin craze after wire wey dey him brain begin touch.  — He has lost his sanity.
    • Di wire dey touch. Im head dey touch.  — Egbokhare_2020. He is suffering from mental issues.

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: physical contact