touch touch

Revision as of 11:05, 17 September 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English touch

Pronunciation

  • tɔ̀tʃtɔ́tʃ

Noun

  • Make person dey like to dey touch person.
  • You too dey like touch touch.  — (NSC_2021, You like cuddles.)

Translation

  • English: cuddles

Verb

  • Make person dey like to dey touch person.
  • You sey you no like am, but una dey touch touch unasef.  — (NSC_2021, You say you don't like him/her, but you cuddle each other.)

Translation

  • English: cuddle