Difference between revisions of "transport"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English transport
+
From English: ''transport''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ˈtrænspɔrt
+
* trànspɔ̀t
 
<sm2>Pcm-ng-transport.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-transport.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-transport.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-transport.m.ogg</sm2>  
Line 13: Line 13:
 
* Frequency in raw corpus: 203
 
* Frequency in raw corpus: 203
 
* Frequency rank in raw corpus: 1313
 
* Frequency rank in raw corpus: 1313
 
The word is used more orally than in written texts.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
transport: no definition -- Definition in Naija?
+
# Na wetin fit carry person from one place go anoder.
 
+
#:* {{ux|dv|Na boat be de only '''transport''' we dey use for creek here. |(NSC_Legbeti_2021. Movement is only by boat here in the creeks.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|Na only when I dey use public '''transport''' dey go work I dey feel am. |(bbc__5174. I feel the pressure more when I board buses to work.)}}
# - (frequency:102)
+
#:* {{ux|dv|My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, '''transport''' from one place to anoder, ehn you don finish di money already o. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)}}
#: {{ux|dv|'''Transport''' waka |(bbc__95762, __no translation__)}}
+
# Na means to take move generally.
#: {{ux|dv|'''Transport''' con change? |(JOS_33_Changing-Nigeria_DG__143, Transport now changed ?)}}
+
#:* {{ux|dv|Na who dey bring '''Transport'''? |(NSC_Legbeti_2021. who is taking care of transportation. )}}
# case (frequency:15)
+
#:* {{ux|dv|'''Transport''' to move around go hard |(bbc__95761. Mobility will be difficult.)}}
#: {{ux|dv|For '''transport'''. |(LAG_06_Easter-Preparation_DG__54, Due to transportation fare)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Transport''' don dey cost for Abuja pass Lagos. |(NSC_Legbeti_2021. Moving from one place to another in Abuja is now costlier than in Lagos. )}}
#: {{ux|dv|di money for '''transport'''. |(deuber__2607, __no translation__)}}
+
===Verb===
# amod (frequency:11)
+
# Na to carry someting by road, water abi air.
#: {{ux|dv|Na only when I dey use public '''transport''' dey go work I dey feel am. |(bbc__5174, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Na by air dem take '''transport''' de body come from yonder. |(NSC_Legbeti_2021. The corpse was brought in by air from abroad. )}}
#: {{ux|dv|Di slogan wey Berlin public '''transport''' company dey use today na 'e dey pay to be woman'. |(bbc__38351, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv|Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take '''transport''' dia goods. |(bbc__57525, Idris said the order is to reduce the time wasted at road blocks and ease moving goods by road.)}}
# amod-case (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Meet Anita Nderu wey talk say for public '''transport''', dem don harass am reach three times. |(bbc__66703, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|dem dey teach boys to know when to chook mouth, stop others to dey harass women inside public '''transport'''. |(bbc__70638, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Unlike oxytocin wey dem need to store and '''transport''' for 2-8 degrees Celsius, dem fit store carbetocin for 30 degrees Celsius, e need to dey for fridge and e dey effective for at least 3 years. |(bbc__97332, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But if you, if you, if you look am, if you look am, if you look am in oder way, ou wouldn't know di oder way round ehn, minister of tre~, eh transportation, na im dey in charge of rail, and '''transport'''. |(PRT_10_Market_DG__83, But, if he... if he... if you look at it... if you look at it... if you look at it ehn in other way, you wouldn't know the other way round, ehn, minister of tre... eh transportation, he is the one in charge of rail and transport.)}}
 
# nmod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, '''transport''' from one place to anoder, ehn you don finish di money already o. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)}}
 
#: {{ux|dv|Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take '''transport''' dia goods. |(bbc__57525, __no translation__)}}
 
# acl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|'''Transport''' to move around go hard |(bbc__95761, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|If you no wan follow (because '''transport''' to go outside from... for here to go Bodija, I go use seventy naira con go outside barrack), you go use anoda seventy naira, abi fifty naira go Bodija. (IBA_20_Bose-Alade_MG__46, If you don’t want to go through |(because the transport fare to go out from... from here to Bodija, I spend seventy naira leave the barracks) you will spend another seventy naira, or fifty naira to get to Bodija.)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di order also ban '''transport''' and any waka inside di city, and any activity for port during di period. |(bbc__36865, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im go also build second rail track from PH to Oyigbo with bridge from Njemanze to Old Bakana to improve '''transport''' and business for di state. |(bbc__58685, __no translation__)}}
 
# amod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di Land '''Transport''' Authority  say dia na because land no dey and dia public '''transport''' don better. |(bbc__31719, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin I dey tell you sey bah if di ting never change dat time wey Johnathan dey, di same '''transport''', e never change as we dey like dis so. |(NST_cleaned__18679, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Gang wey dey smuggle people dey charge about $6,000 for one migrant to take go Italy, $4,000 na for '''transport''' to Libya, dis na according to di Italian aid group L'Abbraccio. |(bbc__53484, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dabiri-Erewa tell di returnees on Wednesday night wen she welcome dem for Cargo area of Murtala Muhammed Airport on behalf of federal goment say dem go get SIM cards loaded with N40,000 recharge card, chikeni money for '''transport''' to dia various locations and dat di bank of Industry dey on ground to give dem small money wey go help dem start a business. |(bbc__26750, __no translation__)}}
 
# case-compound (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Oga Abubakar, say, de fit achieve di international standard ontop rail '''transport''', depending on di determination of di government. |(ja102__3669, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di show na to display new-new things wey manufacturers and people wey dey provide service for air '''transport''' get to carry enter market. |(bbc__38281, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[air transport|air transport]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di show na to display new-new things wey manufacturers and people wey dey provide service for air transport get to carry enter market. |(bbc__38281, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So UN Executive Secretary say need bi for Africa for invest for air transport for get aeroplane weh e fly for all de kontris, tin weh e fit only happen if all kontris get for join hand. |(bbc__90379, __no translation__)}}
 
* [[road transport|road transport]]
 
 
 
#: {{ux|dv|No road transport, electricity, health service - Labour unions warn goment |(bbc__100244, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|No railway, no flight, no road transport, no electricity, no health services. |(bbc__5420, __no translation__)}}
 
* [[transport fare|transport fare]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Okay check transport fare. |(ONI_19_Make-We-Share-Di-Country_DG__29, Okay, check transportation fare.)}}
 
#: {{ux|dv|You get, you get transport fare? |(IBA_22_School-Children_DG__170, Do you have... do you have '''transport fare''' ?)}}
 
* [[transport fares|transport fares]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Cost of goods den services for Ghana increase marginally after transport fares increase by 10%. |(bbc__26249, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|De last time transport fares go up for Ghana be around June 2018. Dem increased am by 10 percent. |(bbc__27536, __no translation__)}}
 
* [[transport money|transport money]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Transport money na... |(ENU_33_A-Beg_MG__19, The fare was...)}}
 
#: {{ux|dv|I no get transport money, I no get transport money. |(NST_cleaned__38406, __no translation__)}}
 
* [[transport moni|transport moni]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Men go need pay di full amount for dia own public transport moni or dem go collect fine. |(bbc__41609, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|She add say if travel go dey involved, den di bride go need add transport moni join for her makeup artist. |(bbc__88280, __no translation__)}}
 
* [[transport sector|transport sector]]
 
 
 
#: {{ux|dv|Di Minister of Transport, Rotimi Amaechi, bin don talk say as dem bring di uniform so, na better e give Nigeria transport sector. |(bbc__31797, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dis wan na measure for secure and give protection for pipo, so apart from dia ID card for buy ticket deh go answer de questions and na decision weh stakeholders for transport sector shiddon take. |(bbc__42891, __no translation__)}}
 
  
 +
====Related forms====
 +
* [[transport money]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* supply 0.77 147, safety 0.74 184, construction 0.72 103, electricity 0.71 168, toll 0.70 71, private 0.70 418, drivers 0.69 145, distribution 0.67 50, repair 0.67 154
+
* [[movement]]
 
 
====Antonyms====
 
* supply 0.77 147, safety 0.74 184, construction 0.72 103, electricity 0.71 168, toll 0.70 71, private 0.70 418, drivers 0.69 145, distribution 0.67 50, repair 0.67 154
 
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''Air, road or sea movement''

Revision as of 13:19, 11 February 2021

Naija

Etymology

From English: transport

Pronunciation

  • trànspɔ̀t

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 6
  • Frequency rank in NSC treebank: 988
  • Frequency in raw corpus: 203
  • Frequency rank in raw corpus: 1313

Noun

  1. Na wetin fit carry person from one place go anoder.
    • Na boat be de only transport we dey use for creek here.  — (NSC_Legbeti_2021. Movement is only by boat here in the creeks.)
    • Na only when I dey use public transport dey go work I dey feel am.  — (bbc__5174. I feel the pressure more when I board buses to work.)
    • My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, transport from one place to anoder, ehn you don finish di money already o.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)
  2. Na means to take move generally.
    • Na who dey bring Transport?  — (NSC_Legbeti_2021. who is taking care of transportation. )
    • Transport to move around go hard  — (bbc__95761. Mobility will be difficult.)
    • Transport don dey cost for Abuja pass Lagos.  — (NSC_Legbeti_2021. Moving from one place to another in Abuja is now costlier than in Lagos. )

Verb

  1. Na to carry someting by road, water abi air.
    • Na by air dem take transport de body come from yonder.  — (NSC_Legbeti_2021. The corpse was brought in by air from abroad. )
    • Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take transport dia goods.  — (bbc__57525, Idris said the order is to reduce the time wasted at road blocks and ease moving goods by road.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Air, road or sea movement