Difference between revisions of "transport"

Line 24: Line 24:
 
<sm2>pcm-ng-transport2.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-transport2.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>pcm-ng-transport2.m.ogg</sm2>
 
<sm2>pcm-ng-transport2.m.ogg</sm2>
====Verb===
+
====Verb====
 
* Make person carry someting pass road, water abi air.
 
* Make person carry someting pass road, water abi air.
 
:* {{ux|dv|Na by air dem take '''transport''' de body come from yonder. |(NSC_2021, The corpse was brought in by air from abroad.)}}
 
:* {{ux|dv|Na by air dem take '''transport''' de body come from yonder. |(NSC_2021, The corpse was brought in by air from abroad.)}}

Revision as of 12:11, 5 August 2021

Naija

Etymology

From English: transport

Pronunciation1

  • trànspɔ̀t


Noun

  1. Wetin fit carry person from one place go anoder.
    • Na only when I dey use public transport dey go work I dey feel am.  — (bbc__5174, I feel the pressure more when I board buses to work.)
    • My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, transport from one place to anoder, ehn you don finish di money already o.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)
  2. Money wey person fit use enter motor.
    • Na who dey bring di transport wey we go carry go enter motor?  — (NSC_2021, Who is providing the fare for our transportation?)
    • Transport don dey cost for Abuja pass Lagos.  — (NSC_2021, Fare in Abuja is now costlier than in Lagos.)

Related forms

Translation

  • English: transportation, fare

Pronunciation2

  • trànspɔ̀t


Verb

  • Make person carry someting pass road, water abi air.
  • Na by air dem take transport de body come from yonder.  — (NSC_2021, The corpse was brought in by air from abroad.)
  • Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take transport dia goods.  — (bbc__57525, Idris said the order is to reduce the time wasted at road blocks and ease moving goods by road.)

Synonyms

Translations

  • English: Air, road or sea movement