Difference between revisions of "transport"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From English: ''transport''
+
* From: English ''transport''
  
 
===Pronunciation1===
 
===Pronunciation1===
 
* tránspɔ̀t
 
* tránspɔ̀t
<sm2>pcm-ng-transport.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-transport 1.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-transport.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-transport.m.ogg</sm2>
  
 
====Noun====
 
====Noun====
Line 13: Line 13:
 
#:* {{ux|dv| My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, '''transport''' from one place to anoder, ehn you don finish di money already o. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)}}
 
#:* {{ux|dv| My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, '''transport''' from one place to anoder, ehn you don finish di money already o. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)}}
 
# Money wey person fit use enter motor.  
 
# Money wey person fit use enter motor.  
#:* {{ux|dv|Na who dey bring di '''transport''' wey we go carry go enter motor?|(NSC_2021, Who is providing the fare for our transportation?)}}
+
#:* {{ux|dv|Na who dey bring di '''transport''' wey we go carry go enter motor?|(Who is providing the fare for our transportation?)}}
#:* {{ux|dv|'''Transport''' don dey cost for Abuja pass Lagos. |(NSC_2021, Fare in Abuja is now costlier than in Lagos.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Transport''' don dey cost for Abuja pass Lagos. |(Fare in Abuja is now costlier than in Lagos.)}}
 +
 
 +
====Synonyms====
 +
[[transport money]]
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[transport money]]
 
* [[transport money]]
 +
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''transportation, fare''
 
* English: ''transportation, fare''
Line 23: Line 27:
 
===Pronunciation2===
 
===Pronunciation2===
 
* trànspɔ̀t
 
* trànspɔ̀t
<sm2>pcm-ng-transport2.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-transport 2.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-transport2.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-transport2.m.ogg</sm2>
 
====Verb====
 
====Verb====
 
* Make person carry someting pass road, water abi air.
 
* Make person carry someting pass road, water abi air.
:* {{ux|dv|Na by air dem take '''transport''' de body come from yonder. |(NSC_2021, The corpse was brought in by air from abroad.)}}
+
:* {{ux|dv|Na by air dem take '''transport''' de body come from yonder. |(The corpse was brought in by air from abroad.)}}
 
:* {{ux|dv|Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take '''transport''' dia goods. |(bbc__57525, Idris said the order is to reduce the time wasted at road blocks and ease moving goods by road.)}}
 
:* {{ux|dv|Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take '''transport''' dia goods. |(bbc__57525, Idris said the order is to reduce the time wasted at road blocks and ease moving goods by road.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 19:26, 5 June 2023

Naija

Etymology

  • From: English transport

Pronunciation1

  • tránspɔ̀t

Play Play

Noun

  1. Wetin fit carry person from one place go anoder.
    • Na only when I dey use public transport dey go work I dey feel am.  — (bbc__5174, I feel the pressure more when I board buses to work.)
    • My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, transport from one place to anoder, ehn you don finish di money already o.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)
  2. Money wey person fit use enter motor.
    • Na who dey bring di transport wey we go carry go enter motor?  — (Who is providing the fare for our transportation?)
    • Transport don dey cost for Abuja pass Lagos.  — (Fare in Abuja is now costlier than in Lagos.)

Synonyms

transport money

Related forms

Translation

  • English: transportation, fare

Pronunciation2

  • trànspɔ̀t

Play Play

Verb

  • Make person carry someting pass road, water abi air.
  • Na by air dem take transport de body come from yonder.  — (The corpse was brought in by air from abroad.)
  • Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take transport dia goods.  — (bbc__57525, Idris said the order is to reduce the time wasted at road blocks and ease moving goods by road.)

Synonyms

Translations

  • English: Air, road or sea movement