Difference between revisions of "transport"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-transport.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-transport.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-transport.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-transport.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 6
 
* Frequency rank in NSC treebank: 988
 
* Frequency in raw corpus: 203
 
* Frequency rank in raw corpus: 1313
 
===Noun===
 
===Noun===
# Na wetin fit carry person from one place go anoder.
+
# Wetin fit carry person from one place go anoder.
 
#:* {{ux|dv|Na boat be de only '''transport''' we dey use for creek here. |(NSC_Legbeti_2021. Movement is only by boat here in the creeks.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na boat be de only '''transport''' we dey use for creek here. |(NSC_Legbeti_2021. Movement is only by boat here in the creeks.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na only when I dey use public '''transport''' dey go work I dey feel am. |(bbc__5174. I feel the pressure more when I board buses to work.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na only when I dey use public '''transport''' dey go work I dey feel am. |(bbc__5174. I feel the pressure more when I board buses to work.)}}
 
#:* {{ux|dv|My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, '''transport''' from one place to anoder, ehn you don finish di money already o. |(KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)}}
 
# Na means to take move generally.  
+
# wetin person fit use take move from one place go another.  
#:* {{ux|dv|Na who dey bring '''Transport'''? |(NSC_Legbeti_2021. who is taking care of transportation. )}}
+
#:* {{ux|dv|Na who dey bring '''Transport''' come carry una? |(NSC_Legbeti_2021. who is taking care of transportation for you all?. )}}
 
#:* {{ux|dv|'''Transport''' to move around go hard |(bbc__95761. Mobility will be difficult.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Transport''' to move around go hard |(bbc__95761. Mobility will be difficult.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Transport''' don dey cost for Abuja pass Lagos. |(NSC_Legbeti_2021. Moving from one place to another in Abuja is now costlier than in Lagos. )}}
 
#:* {{ux|dv|'''Transport''' don dey cost for Abuja pass Lagos. |(NSC_Legbeti_2021. Moving from one place to another in Abuja is now costlier than in Lagos. )}}
 
===Verb===
 
===Verb===
* Na to carry someting by road, water abi air.
+
* Make personcarry someting pass road, water abi air.
 
:* {{ux|dv|Na by air dem take '''transport''' de body come from yonder. |(NSC_Legbeti_2021. The corpse was brought in by air from abroad. )}}
 
:* {{ux|dv|Na by air dem take '''transport''' de body come from yonder. |(NSC_Legbeti_2021. The corpse was brought in by air from abroad. )}}
 
:* {{ux|dv|Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take '''transport''' dia goods. |(bbc__57525, Idris said the order is to reduce the time wasted at road blocks and ease moving goods by road.)}}
 
Line 30: Line 24:
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[transport money]]
 
* [[transport money]]
 +
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[move]]
 
* [[move]]

Revision as of 15:52, 7 July 2021

Naija

Etymology

From English: transport

Pronunciation

  • trànspɔ̀t

Play

Noun

  1. Wetin fit carry person from one place go anoder.
    • Na boat be de only transport we dey use for creek here.  — (NSC_Legbeti_2021. Movement is only by boat here in the creeks.)
    • Na only when I dey use public transport dey go work I dey feel am.  — (bbc__5174. I feel the pressure more when I board buses to work.)
    • My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, transport from one place to anoder, ehn you don finish di money already o.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)
  2. wetin person fit use take move from one place go another.
    • Na who dey bring Transport come carry una?  — (NSC_Legbeti_2021. who is taking care of transportation for you all?. )
    • Transport to move around go hard  — (bbc__95761. Mobility will be difficult.)
    • Transport don dey cost for Abuja pass Lagos.  — (NSC_Legbeti_2021. Moving from one place to another in Abuja is now costlier than in Lagos. )

Verb

  • Make personcarry someting pass road, water abi air.
  • Na by air dem take transport de body come from yonder.  — (NSC_Legbeti_2021. The corpse was brought in by air from abroad. )
  • Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take transport dia goods.  — (bbc__57525, Idris said the order is to reduce the time wasted at road blocks and ease moving goods by road.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: Air, road or sea movement