transport

Naija

Etymology

Borrowed from English transport

Pronunciation

  • ˈtrænspɔrt

Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 6
  • Frequency rank in NSC treebank: 988
  • Frequency in raw corpus: 203
  • Frequency rank in raw corpus: 1313

The word is used more orally than in written texts.


Noun

transport: no definition -- Definition in Naija?


  1. - (frequency:102)
    Transport waka  — (bbc__95762, __no translation__)
    Transport con change?  — (JOS_33_Changing-Nigeria_DG__143, Transport now changed ?)
  2. case (frequency:15)
    For transport.  — (LAG_06_Easter-Preparation_DG__54, Due to transportation fare)
    di money for transport.  — (deuber__2607, __no translation__)
  3. amod (frequency:11)
    Na only when I dey use public transport dey go work I dey feel am.  — (bbc__5174, __no translation__)
    Di slogan wey Berlin public transport company dey use today na 'e dey pay to be woman'.  — (bbc__38351, __no translation__)
  4. amod-case (frequency:7)
    Meet Anita Nderu wey talk say for public transport, dem don harass am reach three times.  — (bbc__66703, __no translation__)
    dem dey teach boys to know when to chook mouth, stop others to dey harass women inside public transport.  — (bbc__70638, __no translation__)
  5. cc (frequency:3)
    Unlike oxytocin wey dem need to store and transport for 2-8 degrees Celsius, dem fit store carbetocin for 30 degrees Celsius, e need to dey for fridge and e dey effective for at least 3 years.  — (bbc__97332, __no translation__)
    But if you, if you, if you look am, if you look am, if you look am in oder way, ou wouldn't know di oder way round ehn, minister of tre~, eh transportation, na im dey in charge of rail, and transport.  — (PRT_10_Market_DG__83, But, if he... if he... if you look at it... if you look at it... if you look at it ehn in other way, you wouldn't know the other way round, ehn, minister of tre... eh transportation, he is the one in charge of rail and transport.)
  6. nmod (frequency:3)
    My broder, dat bar wey dey enter wey be sey no dey stay, before you go pay house rent, transport from one place to anoder, ehn you don finish di money already o.  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__154, My brother, that money which is entering that doesn't stay, before you will pay house rent, transportation from one place to another, ehn, the money has finished already.)
    Idris say di order na to reduce di time wey people dey waste for roadblocks and also to make business dey easy for those wey dey use di road take transport dia goods.  — (bbc__57525, __no translation__)
  7. acl (frequency:2)
    Transport to move around go hard  — (bbc__95761, __no translation__)
    If you no wan follow (because transport to go outside from... for here to go Bodija, I go use seventy naira con go outside barrack), you go use anoda seventy naira, abi fifty naira go Bodija. (IBA_20_Bose-Alade_MG__46, If you don’t want to go through  — (because the transport fare to go out from... from here to Bodija, I spend seventy naira leave the barracks) you will spend another seventy naira, or fifty naira to get to Bodija.)
  8. conj (frequency:2)
    Di order also ban transport and any waka inside di city, and any activity for port during di period.  — (bbc__36865, __no translation__)
    Im go also build second rail track from PH to Oyigbo with bridge from Njemanze to Old Bakana to improve transport and business for di state.  — (bbc__58685, __no translation__)
  9. amod-det (frequency:2)
    Di Land Transport Authority say dia na because land no dey and dia public transport don better.  — (bbc__31719, __no translation__)
    Wetin I dey tell you sey bah if di ting never change dat time wey Johnathan dey, di same transport, e never change as we dey like dis so.  — (NST_cleaned__18679, __no translation__)
  10. case-nmod (frequency:2)
    Gang wey dey smuggle people dey charge about $6,000 for one migrant to take go Italy, $4,000 na for transport to Libya, dis na according to di Italian aid group L'Abbraccio.  — (bbc__53484, __no translation__)
    Dabiri-Erewa tell di returnees on Wednesday night wen she welcome dem for Cargo area of Murtala Muhammed Airport on behalf of federal goment say dem go get SIM cards loaded with N40,000 recharge card, chikeni money for transport to dia various locations and dat di bank of Industry dey on ground to give dem small money wey go help dem start a business.  — (bbc__26750, __no translation__)
  11. case-compound (frequency:2)
    Oga Abubakar, say, de fit achieve di international standard ontop rail transport, depending on di determination of di government.  — (ja102__3669, __no translation__)
    Di show na to display new-new things wey manufacturers and people wey dey provide service for air transport get to carry enter market.  — (bbc__38281, __no translation__)

Derived forms

  1. Di show na to display new-new things wey manufacturers and people wey dey provide service for air transport get to carry enter market.  — (bbc__38281, __no translation__)
    So UN Executive Secretary say need bi for Africa for invest for air transport for get aeroplane weh e fly for all de kontris, tin weh e fit only happen if all kontris get for join hand.  — (bbc__90379, __no translation__)
  1. No road transport, electricity, health service - Labour unions warn goment  — (bbc__100244, __no translation__)
    No railway, no flight, no road transport, no electricity, no health services.  — (bbc__5420, __no translation__)
  1. Okay check transport fare.  — (ONI_19_Make-We-Share-Di-Country_DG__29, Okay, check transportation fare.)
    You get, you get transport fare?  — (IBA_22_School-Children_DG__170, Do you have... do you have transport fare ?)
  1. Cost of goods den services for Ghana increase marginally after transport fares increase by 10%.  — (bbc__26249, __no translation__)
    De last time transport fares go up for Ghana be around June 2018. Dem increased am by 10 percent.  — (bbc__27536, __no translation__)
  1. Transport money na...  — (ENU_33_A-Beg_MG__19, The fare was...)
    I no get transport money, I no get transport money.  — (NST_cleaned__38406, __no translation__)
  1. Men go need pay di full amount for dia own public transport moni or dem go collect fine.  — (bbc__41609, __no translation__)
    She add say if travel go dey involved, den di bride go need add transport moni join for her makeup artist.  — (bbc__88280, __no translation__)
  1. Di Minister of Transport, Rotimi Amaechi, bin don talk say as dem bring di uniform so, na better e give Nigeria transport sector.  — (bbc__31797, __no translation__)
    Dis wan na measure for secure and give protection for pipo, so apart from dia ID card for buy ticket deh go answer de questions and na decision weh stakeholders for transport sector shiddon take.  — (bbc__42891, __no translation__)

Synonyms

  • supply 0.77 147, safety 0.74 184, construction 0.72 103, electricity 0.71 168, toll 0.70 71, private 0.70 418, drivers 0.69 145, distribution 0.67 50, repair 0.67 154

Antonyms

  • supply 0.77 147, safety 0.74 184, construction 0.72 103, electricity 0.71 168, toll 0.70 71, private 0.70 418, drivers 0.69 145, distribution 0.67 50, repair 0.67 154

Translations

  • English: no definition