transport money

Naija

Etymology

From: English transport, money

Pronunciation

  • trànspɔ̀tmɔ̀ní

Play Play

Noun

  • Sey money person dey take enter moto.
  • Pile, find me small transport money.  — Egbokhare_2020. Dad, please give me a little transport fare.)
  • Na normal ting for guy to find im babe transport money if she come visit am for house.  — NSC_2021. A man ought to give his babe transport fare back home whenever she comes visiting.)
  • Transport moneyto reach my school everyday no be small.  — NSC_2021. It cost a lot to get to my school daily.)

Synonyms

Translations

  • English: Transport fare