trim

Revision as of 01:38, 26 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: trim

Pronunciation

trîm



Verb

  • Make dem reduce someting.
  • Wetin make dem reason sey dey go fit trim di flower today?  — (NSC_2021, What made them think that they could trim the flowers today?)

Translation

  • English: trim