true

Revision as of 16:48, 7 July 2021 by 160.152.47.157 (talk) (Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * tru ===Etymology=== From: English ''true'' ===Pronunciation=== * trù <sm2>Pcm-ng-true.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-true.m.ogg</sm2> ==...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English true

Pronunciation

  • trù


Adverb

  • Make lielie no dey inside matter.`
  • True, I no insult old man.  — (Egbokhare_2020. Truly, I didn't insult the man
  • True, if I follow di leg wey dis pikin bring come outside, true, I go beat am die.  — (NSC_Legbeti_2021. If I allow this child's waywardness to determine my reaction, I swear, I will practically kill her.)
  • Make you talk true make we for fit know .  — (NSC_Legbeti_2021. I am still a virgin I swear.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Truly