Difference between revisions of "truetrue"

Line 20: Line 20:
 
* Na when lies no dey inside matter.
 
* Na when lies no dey inside matter.
 
:* {{ux|dv|'''Truetrue''', I no insult old man.|(Egbokhare_2020. Truly, I didn't insult the man}}
 
:* {{ux|dv|'''Truetrue''', I no insult old man.|(Egbokhare_2020. Truly, I didn't insult the man}}
:* {{ux|dv|'''Truetrue''', if I follow di leg wey dis pikin bring come outside, [[true], I go beat am die. |(NSC_Legbeti_2021. If I allow this child's waywardness to determine my reaction, I swear, i'll will practically kill her.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Truetrue''', if I follow di leg wey dis pikin bring come outside, [[true]], I go beat am die. |(NSC_Legbeti_2021. If I allow this child's waywardness to determine my reaction, I swear, I will practically kill her.)}}
 
:* {{ux|dv|I still be virgin '''truetrue'''.|(NSC_Legbeti_2021. I  am still a virgin I swear.)}}
 
:* {{ux|dv|I still be virgin '''truetrue'''.|(NSC_Legbeti_2021. I  am still a virgin I swear.)}}
  

Revision as of 13:57, 11 February 2021

Naija

Alternative forms

  • trutru

Etymology

From: English true

Pronunciation

  • trùtrú


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 4
  • Frequency rank in raw corpus: 13803

Adverb

  • Na when lies no dey inside matter.
  • Truetrue, I no insult old man.  — (Egbokhare_2020. Truly, I didn't insult the man
  • Truetrue, if I follow di leg wey dis pikin bring come outside, true, I go beat am die.  — (NSC_Legbeti_2021. If I allow this child's waywardness to determine my reaction, I swear, I will practically kill her.)
  • I still be virgin truetrue.  — (NSC_Legbeti_2021. I am still a virgin I swear.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Truly