Difference between revisions of "truetrue"
(→Adverb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
* [[lielie]] | * [[lielie]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''truly'' | + | * English: ''truly'', ''factually'' |
Revision as of 12:30, 5 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English true
Pronunciation
- trùtrú
Adverb
- When person dey swear sey wetin dem dey talk no be lie.
- Truetrue, I no insult old man. — (Egbokhare_2020, Truly, I didn't insult the man.)
- Truetrue, if I follow di leg wey dis pikin bring come outside, true, I go beat am die. — (NSC_Legbeti_2021, If I allow this child's waywardness to determine my reaction, I swear, I will practically kill her.)
- I still be virgin truetrue. — (NSC_Legbeti_2021, I am still a virgin I swear.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: truly, factually