truetrue

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English true

Pronunciation

  • trùtrú

Play Play

Adverb

  • Na when lies no dey inside matter.
  • Truetrue, I no insult old man.  — (Egbokhare_2020. Truly, I didn't insult the man
  • Truetrue, if I follow di leg wey dis pikin bring come outside, true, I go beat am die.  — (NSC_Legbeti_2021. If I allow this child's waywardness to determine my reaction, I swear, I will practically kill her.)
  • I still be virgin truetrue.  — (NSC_Legbeti_2021. I am still a virgin I swear.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Truly