Difference between revisions of "try"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* traɪ
 
* traɪ
<sm2>Pcm-ng-try.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-try.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-try.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>pcm-ng-try.m.ogg</sm2>  
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 20:58, 15 July 2021

Naija

Etymology

From: English try

Pronunciation

  • traɪ

Play Play

Verb

  1. Make person struggle to fit do someting.
    • Na because I try well well and God come bless me join na im i take blow  — (NSC_Legbeti_2021. My success is due to hardwork and the blessings of God.)
    • Na only people wey try reach there go see food chop.  — (NSC_Legbeti_2021. Only those who make it will be fed.)
  2. Make person praise anoder person effort.
    • ah you try you try  — (deuber__5067. "you did well".)
    • E try well well.  — (NSC_Legbeti_2021. He did his best.)
  3. Make person talk wetin im fit do or nor fit do.
    • Na last price I don give you so. I try.  — (NSC_Legbeti_2021. What I have given you is rock bottom price.)
    • I try.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__22, I have reduced to the least.)

Synonyms

Translations

  • English: attempt