try

Naija

Etymology

From: English try

Pronunciation

  • traɪ̂

Play Play

Verb

  • Make person struggle to do someting.
  • Na because I try well well and God come bless me join na im I take blow  — (NSC_Legbeti_2021, My success is due to hard-work and the blessings of God.)
  • Na only people wey try reach dere go see food chop.  — (NSC_Legbeti_2021, Only those who tried to reach there will get food to eat.)
  1. Make person praise anoder person effort.
    • ah you try you try  — (deuber__5067. "you did well".)
    • E try well well.  — (NSC_Legbeti_2021. He did his best.)
  2. Make person talk wetin im fit do or nor fit do.
    • Na last price I don give you so. I try.  — (NSC_Legbeti_2021, What I have given you is rock bottom price.)
    • I try.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__22, I did my best.)

Synonyms

Translations

  • English: attempt