try
Naija
Etymology
From: English try
Pronunciation
- traɪ
Verb
- Make person struggle to fit do someting.
- Na because I try well well and God come bless me join na im i take blow — (NSC_Legbeti_2021. My success is due to hardwork and the blessings of God.)
- Na only people wey try reach there go see food chop. — (NSC_Legbeti_2021. Only those who make it will be fed.)
- Make person praise anoder person effort.
- ah you try you try — (deuber__5067. "you did well".)
- E try well well. — (NSC_Legbeti_2021. He did his best.)
- Make person talk wetin im fit do or nor fit do.
- Na last price I don give you so. I try. — (NSC_Legbeti_2021. What I have given you is rock bottom price.)
- I try. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__22, I have reduced to the least.)
Synonyms
Translations
- English: attempt