Difference between revisions of "twaale"

Line 9: Line 9:
  
 
===Usage===
 
===Usage===
Na di common way transport union people take dey hail deir oga.
+
* Na di common way transport union people take dey hail deir oga.
 
 
 
===Noun===
 
===Noun===
Sey person dey hail person.
+
* Greeting wey person dey give anoder person as hailing.
*{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)}}
+
:* {{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)}}
*{{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays  make me  know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}}
+
:* {{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays  make me  know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
*[[shun]], [[salute]], [[hailing]]
 
*[[shun]], [[salute]], [[hailing]]
Line 23: Line 22:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey person dey hail im leader.
+
* Make person dey hail im oga.
*{{ux|dv| Dem all '''twaale''' for di new [[chairmo]] as e drive enta di place. |(NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)}}
+
:* {{ux|dv| All of dem '''twaale''' for di new [[chairmo]] as e drive enta di place. |(NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)}}
* {{ux|dv| di conductor '''twaale''' di new driver. |(NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)}}
+
:* {{ux|dv| Di conductor '''twaale''' di new driver. |(NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
*[[shun]]
 
*[[shun]]

Revision as of 13:22, 30 July 2021

Naija

Alternative

Pronunciation

  • twálè


Usage

  • Na di common way transport union people take dey hail deir oga.

Noun

  • Greeting wey person dey give anoder person as hailing.
  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
  • Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.  — (NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet

Verb

  • Make person dey hail im oga.
  • All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
  • Di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet