Difference between revisions of "twaale"
(→Naija) |
|||
Line 15: | Line 15: | ||
:* {{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}} | :* {{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | * | + | * [[salute]], [[hailing]] |
+ | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[wakapass]], [[bone]] | * [[wakapass]], [[bone]] |
Revision as of 13:23, 30 July 2021
Naija
Alternative
Pronunciation
- twálè
Usage
- Na di common way transport union people take dey hail deir oga.
Noun
- Greeting wey person dey give anoder person as hailing.
- Di twaale James bin give us no be small o! — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
- Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am. — (NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet
Verb
- Make person dey hail im oga.
- All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place. — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
- Di conductor twaale di new driver. — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet