Difference between revisions of "twaale"

Line 15: Line 15:
 
:* {{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays  make me  know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}}
 
:* {{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays  make me  know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[salute]], [[hailing]]
+
* [[salute]], [[hailings]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[wakapass]], [[bone]]
 
* [[wakapass]], [[bone]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''greet''
+
* English: ''greetings''
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 13:25, 30 July 2021

Naija

Alternative

Pronunciation

  • twálè


Usage

  • Na di common way transport union people take dey hail deir oga.

Noun

  • Greeting wey person dey give anoder person as hailing.
  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
  • Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.  — (NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greetings

Verb

  • Make person dey hail im oga.
  • All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
  • Di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet