Difference between revisions of "twaale"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
* [[garage]]. | * [[garage]]. | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | *[[shun]] | + | *[[shun]] |
+ | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[wakapass]], [[bone]] | * [[wakapass]], [[bone]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''greet'' | * English: ''greet'' |
Revision as of 10:34, 9 October 2020
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- twálè
Usage
na di NURTW way to hail their oga dem wit dem two hands up.
Verb
- Sey person dey hail im leader.
- Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place. — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
- twaale James bin give us no be small o! — (NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)
- di conductor twaale di new driver. — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)
Related
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet