Difference between revisions of "twaale"
(→Verb) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative=== | ||
+ | * twale | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: ''unknown'' | From: ''unknown'' |
Revision as of 15:02, 25 October 2020
Naija
Alternative
- twale
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- twálè
Usage
na di NURTW way to hail their oga dem wit dem two hands up.
Noun
- Sey person dey hail person.
- Di twaale James bin give us no be small o! — (NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)
- Him twaale, twaale for Oga everiwhere nowadays make me know sey im want someting from am. — (NSC_Agnes_2020. The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet
Verb
- Sey person dey hail im leader.
- Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place. — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
- di conductor twaale di new driver. — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)
Related
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet