Difference between revisions of "twaale"

Line 12: Line 12:
  
 
===Usage===
 
===Usage===
na di NURTW way to hail their oga dem wit dem two hands up.
+
Na di [[NURTW]] way to hail deir oga dem wit dem two hands up.
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Sey person dey hail person.
+
Sey person dey hail person.
#:*{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)}}
+
*{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)}}
#:*{{ux|dv| Him '''twaale''', '''twaale''' for Oga everiwhere nowadays  make me  know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020.  The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}}
+
*{{ux|dv| Him '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays  make me  know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020.  The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
*[[shun], [[salute]], [[hailing]]
+
*[[shun]], [[salute]], [[hailing]]
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[wakapass]], [[bone]]
 
* [[wakapass]], [[bone]]
Line 25: Line 25:
 
* English: ''greet''
 
* English: ''greet''
 
===Verb===
 
===Verb===
# Sey person dey hail im leader.
+
Sey person dey hail im leader.
#:*{{ux|dv| Dem all '''twaale''' for di new [[chairmo]] as e drive enta di place. |(NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)}}
+
*{{ux|dv| Dem all '''twaale''' for di new [[chairmo]] as e drive enta di place. |(NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)}}
#:* {{ux|dv| di conductor '''twaale''' di new driver.  |(NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)}}
+
* {{ux|dv| di conductor '''twaale''' di new driver.  |(NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)}}
 
====Related====
 
====Related====
 
* [[garage]].
 
* [[garage]].

Revision as of 10:55, 3 November 2020

Naija

Alternative

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Usage

Na di NURTW way to hail deir oga dem wit dem two hands up.

Noun

Sey person dey hail person.

  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)
  • Him twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.  — (NSC_Agnes_2020. The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet

Verb

Sey person dey hail im leader.

  • Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
  • di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Related

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet