Difference between revisions of "twaale"

Line 26: Line 26:
 
*{{ux|dv| Dem all '''twaale''' for di new [[chairmo]] as e drive enta di place. |(NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)}}
 
*{{ux|dv| Dem all '''twaale''' for di new [[chairmo]] as e drive enta di place. |(NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)}}
 
* {{ux|dv| di conductor '''twaale''' di new driver.  |(NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)}}
 
* {{ux|dv| di conductor '''twaale''' di new driver.  |(NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)}}
====Related====
 
* [[garage]].
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
*[[shun]]
 
*[[shun]]

Revision as of 23:58, 3 November 2020

Naija

Alternative

Pronunciation

  • twálè


Usage

Na di common way transport union people take dey hail deir oga.

Noun

Sey person dey hail person.

  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
  • Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.  — (NSC_Agnes_2020. The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet

Verb

Sey person dey hail im leader.

  • Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
  • di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet