Difference between revisions of "twaale"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: unknown
+
From: ''unknown''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 10:34, 9 October 2020

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Usage

na di NURTW way to hail their oga dem wit dem two hands up.

Verb

  1. Sey person dey hail im leader.
    • Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
    • twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)
    • di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Related

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet