Difference between revisions of "twaale"

Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* twálè
 
* twálè
<sm2>Pcm-ng-fabu.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-twaale.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-fabu.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-twaale.m.ogg</sm2>  
  
 
===Usage===
 
===Usage===
Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Sey person dey hail person.
 
Sey person dey hail person.
*{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)}}
+
*{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)}}
*{{ux|dv| Him '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays  make me  know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020.  The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}}
+
*{{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays  make me  know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020.  The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
*[[shun]], [[salute]], [[hailing]]
 
*[[shun]], [[salute]], [[hailing]]

Revision as of 11:48, 3 November 2020

Naija

Alternative

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • twálè


Usage

Na di NURTW way to hail deir oga dem wit dem two hands up.

Noun

Sey person dey hail person.

  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
  • Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.  — (NSC_Agnes_2020. The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet

Verb

Sey person dey hail im leader.

  • Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
  • di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Related

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet