Difference between revisions of "twaale"
(→Noun) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
Sey person dey hail person. | Sey person dey hail person. | ||
*{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)}} | *{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)}} | ||
− | *{{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020. The hailings | + | *{{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020. The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
*[[shun]], [[salute]], [[hailing]] | *[[shun]], [[salute]], [[hailing]] | ||
Line 24: | Line 24: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''greet'' | * English: ''greet'' | ||
+ | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Sey person dey hail im leader. | Sey person dey hail im leader. |
Revision as of 12:49, 3 November 2020
Naija
Alternative
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- twálè
Usage
Na di NURTW way to hail deir oga dem wit dem two hands up.
Noun
Sey person dey hail person.
- Di twaale James bin give us no be small o! — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
- Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am. — (NSC_Agnes_2020. The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet
Verb
Sey person dey hail im leader.
- Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place. — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
- di conductor twaale di new driver. — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)
Related
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet