Difference between revisions of "twaale"

Line 2: Line 2:
 
===Alternative===
 
===Alternative===
 
* [[twale]]
 
* [[twale]]
 
===Etymology===
 
From: ''unknown''
 
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 12:49, 3 November 2020

Naija

Alternative

Pronunciation

  • twálè


Usage

Na di NURTW way to hail deir oga dem wit dem two hands up.

Noun

Sey person dey hail person.

  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
  • Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.  — (NSC_Agnes_2020. The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet

Verb

Sey person dey hail im leader.

  • Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
  • di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Related

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet