twaale
Naija
Alternative
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- twálè
Usage
Na di NURTW way to hail deir oga dem wit dem two hands up.
Noun
Sey person dey hail person.
- Di twaale James bin give us no be small o! — (NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)
- Him twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am. — (NSC_Agnes_2020. The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet
Verb
Sey person dey hail im leader.
- Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place. — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
- di conductor twaale di new driver. — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)
Related
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet