twaale

Naija

Alternative

Pronunciation

  • twálè


Usage

  • Na di common way transport union people take dey hail deir oga.

Noun

  • Greeting wey person dey give anoder person as hailing.
  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
  • Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.  — (NSC_Agnes_2020, The hailings were so much, I just knew he wanted someting from my boss.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet

Verb

  • Make person dey hail im oga.
  • All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
  • Di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet