twaale

Revision as of 17:50, 15 October 2020 by 102.89.3.249 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Usage

na di NURTW way to hail their oga dem wit dem two hands up.

Noun

  1. Sey person dey hail person.
    • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, The story James narrated was unbelievable.)
    • Him twaale, twaale for Oga everiwhere nowadays make me know sey im want someting from am.  — (NSC_Agnes_2020. The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet

Verb

  1. Sey person dey hail im leader.
    • Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
    • di conductor twaale di new driver.  — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)

Related

Synonym

Antonyms

Translations

  • English: greet