Difference between revisions of "twale"

Line 14: Line 14:
 
#:* {{ux|dv|I dey give '''twale''' to my in-laws. Walahi, dem no disturb my life till God give me pikin ten years after I marry their son |NSC_Agnes_2020(I really salute my in-laws, they never stressed me while I waited on God for ten years to have a child.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[congratulobia]], [[salot]]  
+
* [[salute]]
 +
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''greeting''
 
* English: ''greeting''

Revision as of 12:10, 5 July 2021

Naija

Alternative forms

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Usage

  • Young guys dey use am well well but na agberos dey use am pass.

Noun

Di hailings wey dem dey give person, leader or people.

    • Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria  — (BBC 100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)
    • I dey give twale to my in-laws. Walahi, dem no disturb my life till God give me pikin ten years after I marry their son  — NSC_Agnes_2020(I really salute my in-laws, they never stressed me while I waited on God for ten years to have a child.)

Synonyms

Translations

  • English: greeting

Verb

Sey person dey greet person or people

    • Twale baba! You too much.  — (Egbokhare_2020, I greet you father. You're good indeed.)

Synonyms

Translations

  • English: greet