Difference between revisions of "twale"
Line 23: | Line 23: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[congratulate]], [[ | + | * [[congratulate]], [[salute]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''greet'' | * English: ''greet'' |
Revision as of 12:10, 5 July 2021
Naija
Alternative forms
Pronunciation
- twálè
Usage
- Young guys dey use am well well but na agberos dey use am pass.
Noun
Di hailings wey dem dey give person, leader or people.
- Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria — (BBC 100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)
- I dey give twale to my in-laws. Walahi, dem no disturb my life till God give me pikin ten years after I marry their son — NSC_Agnes_2020(I really salute my in-laws, they never stressed me while I waited on God for ten years to have a child.)
Synonyms
Translations
- English: greeting
Verb
Sey person dey greet person or people
- Twale baba! You too much. — (Egbokhare_2020, I greet you father. You're good indeed.)
Synonyms
Translations
- English: greet