twale

Naija

Alternative forms

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Usage

  • Young guys dey use am well well but na agberos dey use am pass.

Noun

  • Greeting wey person dey give anoder person as hailings.
  • Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria  — (BBC 100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)
  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)

Synonyms

Translations

  • English: greetings


Verb

  • Make person dey hail anoder person or people.
  • Twale baba! You too much.  — (Egbokhare_2020, I greet you boss! You're good indeed.)
  • All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)

Synonyms

Translations

  • English: greet