twale

Revision as of 18:10, 12 November 2020 by 82.227.154.117 (talk) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 10
  • Frequency rank in raw corpus: 8188

Usage

  • Young guys dey use am well well but na agberos dey use am pass.

Noun

Di hailings wey dem dey give person, leader or people.

Winter Olympics 2018: Buhari troway twale give Team Nigeria  — (BBC 100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)


Synonyms

Translations

  • English: greeting

Verb

Sey person dey greet person or people

  • Twale baba! You too much.  — (Egbokhare_2020, I greet you father. You're good indeed.)

Synonyms

Translations

  • English: greet